Variety and hotseat show

in #naijapidgin6 years ago

IMG-20180909-WA0007.jpg

Una good morning o my wonderful people we for naijapidgin dey wish una happy sunday and we believe say una dey kampe.

As e be so say this weather na rainy season and better cold dey catch doctor don advise say make we protect our body by wearing thick clothes and make we n dey expose our body to cold too.

Today na sunday and as usual we get shows wey dey take place two ogbonge shows, the first one na variety show wey una get the opportunity to come display your talents and untalented talent if na sing u sabi sing or joke u sabi crack as long as we go fit see am and hear am bring am come and no be all o you go fit win yourself better something.

The other one na our hotseat wey we dey invite better steemians for the community to ask them different questions and today hotseat guest na @prettyjules the very pretty shenkes so if una no know her today na the opportunity to know her and ask her any question so make una no miss out o on any of this fun.

Variety show:5pm
Hotseat:8pm
Venue:naijapidgin discord channel https://discord.gg

Nah martymittz give us this fine avarta
IMG_20180215_155325_695.jpg

Sort:  

Correct.. abeg help me some sweater and thick clothes sake of say my cold don pass be careful. The thing dey do me like say my blood don turn to ice.. cold too much here abeg.

And for the show tonight, don't worry. I go dey there full flesh. Twale for una from here!

I dey gbadun you jare.... No forget to upvoted me oo

the seat will surely be so hot with you @prettyjules158

I just hope I won't stand all through.

Jules has done a great deal for the Steem Nigeria community, you guys should be gentle with her o

@ganriel9osson they where gentle with me, 😉😉😉

Hello! I find your post valuable for the wafrica community! Thanks for the great post! We encourage and support quality contents and projects from the West African region.
Do you have a suggestion, concern or want to appear as a guest author on WAfrica, join our discord server and discuss with a member of our curation team.
Don't forget to join us every Sunday by 20:30GMT for our Sunday WAFRO party on our discord channel. Thank you.

@nijapidgin I won thank una for hosting me.

Great post!
Thanks for tasting the eden!

Na wa o. @prettyjules wey dey like fun so na you dey on board today. No wahala, carry on. God dey by your side.

Coin Marketplace

STEEM 0.16
TRX 0.16
JST 0.030
BTC 58211.91
ETH 2476.26
USDT 1.00
SBD 2.38