The Fear of Change

in #naijapidgin6 years ago

My pipo, i hail una today as e be another saturday and weekend to flex. Na small small we don dey take roll enter the jolly jolly end of the year period wey everybody dey always like, make una dey plan to flex am wella.
IMG-20181027-WA0002.jpg
source

Today, the mata wey we bring na ogbobge one and na one wey dey affect everybody or wey go affect you one day because oyibo adage talk say;

"The only constant thing is change"
Na true say at least one time for this life you go need to change or start new something, as human beings e dey hard to just change and also many pipo dey fear to start things because of say dem no know wetin go happen next.
But if you look am wella, you go see say if you wan progress for this life you must begin to leave the old old things and begin to change to new things and na so person life dey better. So whether na your relationship or your behaviour or your job, make we try dey overcome the fear of change and make we dey put leg for new things because na so life take dey sweet.

Na your boy @preciousimo bring this one today.

Na we be naija pidgin
Na Spirit of Naija!!
Na we be Naija!!!


Footnote

If you would like to support us,
Please follow our curation trail Or delegate SP to @naijapidgin account.

We are naijapidgin community with a mission to promote and get the fast growing Nigerian community on this network fully engaged in a language they cherish passionately. As well as help minnows


Join our discord server for fun, interactions and voice shows here

We broadcast both in English and pidgin live on discord channels.

On discord we have the following shows and lectures:

  • Real-Life Talk with @preciousimo
    [Tuesdays by 8pm]

  • Lectures on Block chain, Steemit and Cryptocurrencies [Wednesdays by 6pm]

  • Relationship talk with @rosyblessing [Thursdays by 8pm]

  • Variety night show with @itoroarchibong and @imbigdee. [Sundays by 5:30pm]

  • Special Hotseat [Sundays 8pm]

Dont miss it

Naijapidgin Team:
The brain behind the running of this great platform remains the wonderful and dedicated personality, one who truly gives their time and best for Nigerians on the blockchain:
@ogoowinner
@zizymena
@oliverwilliams
@horlaide
@mittymartz
@nmalove
@preciousimo
@rosyblessing


Na @mittymartz design this avatar

Sort:  

No be small thing we wey be nija piking Don d try well well o. No be lie.

Coin Marketplace

STEEM 0.18
TRX 0.15
JST 0.028
BTC 63177.41
ETH 2439.37
USDT 1.00
SBD 2.58