PENCIL WEY BE 1500

in #naijapidgin5 years ago

IMG-20181121-WA0007.jpg

Good morning my country pipo how una dey this fine Wednesday morning I hope say everything dey selense for una side.

Today we don carry another funny tori come una front yard we go like make una com chum mouth put una know say we no dey dull for information.

So many funny and strange things just dey happen for we obodo naija this days so tey some story go make u open mouth down u no go fit close am till fly go enter am.

b:2/View image on TwitterView image on Twitter

This tori wey we wan yarn una happen for lagos island for lagos city, one guy say him buy pencil for 1500 naira one pencil o not the carton. The guy say that money reach to buy two wraps of sharwarma for mainland, him talk say if no be cos him dey hurry for the test wen him get to write e for no buy am. People con dey wonder say pencil cost like that for there how much biro go con be, according to the guy the money wey island pipo get e different from the one wey mainland pipo get.

My pipo my pipo how una see this tori abeg the thing weak me.

Na @rosyblessing bring this one come knack una.

If you like what the community is doing and would like to support us,

Please follow our trail via
Or delegate SP to @naijapidgin.

We are naijapidgin community with a mission to 'Promote and get the fast growing Nigerian community on this network fully engaged in a language they cherish passionately. As well as help minnows

Join our discord severs for fun, interactions and voice shows VIA
We broadcast both in English and pidgin live on discord channels.

On @naijapidgin discord channel, a lot of variety shows and lectures are ON

  • Every Tuesdays we have real life issues with @preciousimo
  • Every Wednesdays are unavoidable lectures
  • Every Thursday we have relationship talk with @sparkles
  • Fridays is our well known ameebo center by @rebeccafl
  • Sundays is always variety night show by @itoroarchibong and @imbigdee.
  • Same Sunday we have our @naijapidgin hotseat ( featuring some well known steemians)

You ought no to miss any of our programs.

TEAM:
The brain behind the running of this great platform remains the wonderful and dedicated personality, one who truly gives their time and best for Nigerians on the blockchain...
@ogoowinner
@zizymena|@oliverwilliams|@horlaide|@mittymartz|@nmalove|@preciousimo|@rosyblessing|

IMG_20180319_092844_398.jpg
Avatar designed by @mittymartz

Sort:  

Hello! I find your post valuable for the wafrica community! Thanks for the great post! We encourage and support quality contents and projects from the West African region.
Do you have a suggestion, concern or want to appear as a guest author on WAfrica, join our discord server and discuss with a member of our curation team.
Don't forget to join us every Sunday by 20:30GMT for our Sunday WAFRO party on our discord channel. Thank you.

Ah ahnn wetin happen hope Sey this guy named they lie sha

Coin Marketplace

STEEM 0.30
TRX 0.12
JST 0.033
BTC 64513.89
ETH 3155.04
USDT 1.00
SBD 4.00