NAIJAPIDGIN HOTSEAT WITH @PEARLUMIE

in #naijapidgin6 years ago

Oya shaku Shaku to the channel,,, My country pipu, hw una dey take enjoy this weekend,

I know say na church things dey load for we Christians brothers and sisters but I know say no be everybody go church.

Make una sha dey joli dey go, God go answer we prayers...

Se una don hear sha,
If u neva here, make I give una small gist u sharp sharp

Gbam! Another Hotseat loading....60%

This man wae de this hot seat today na my nigga, the guy na sure nigga and he fit give you watin go save you if you die... Na doctor in the making... He can read for africa.

@pearlumie na one correct and ogbonge male steemit icon wey we sabi for naija here,
I believe say some stéemian go know @pearlumie na @genesis-project investor and honored member and then him na dope stem writer.. Some people de call am goat (greatest of all time)

See him face... No mind am na serious doctor him be

IMG-20181021-WA0007.jpg
Make you just follow us come we discord channel where e dey happen and no forget to arrange your question for him too.
You no suppose miss am o, I promise you say d show go hot die, as for me I dey dere live.
Come meet @pearlumie for discord this evening.

Time: 8.00 PM sharp

Venue : @naijapidgin discord https://discord.gg/XSFyfPJ

Na @mittymartz carry dis post come for @naijapidgin

Sort:  

I will be there live!

Coin Marketplace

STEEM 0.29
TRX 0.12
JST 0.034
BTC 63582.02
ETH 3289.90
USDT 1.00
SBD 3.88