NAIJAPIDGIN HOTSEAT WITH @LORDJAMES

in #naijapidgin6 years ago

lordjames 2018-03-23 11.22.31.jpg

My pipu, my pipu, hw una dey, hw una dey take enjoy this weekend,
I know say na church things dey load for we Christians brothers and sisters..
Make una sha dey joli dey go, God go answer we prayers...

Se una don hear sha,
If u neva here, make I gist u sharp sharp

Go collect your PVC, this 2019 real for this naija..

Gbam! Hotseat loading....%

As una don dey smell am say na @lordjames we wan host for we hotseat show today, well it go be as it dey be nooni, much fun, entertainment and lot more.
@lordjames na one kain ogbonge male steemit icon wey we sabi for naija here,
I believe say some stéemian go know @lordjames for the work wey e dey do for Wafrica and Steemjet

Make you just follow us come we discord channel where e dey happen and no forget to arrange your question for him too.
You no suppose miss am o, I promise you say d show go hot die, as for me I dey dere live.
Come meet @lordjames for discord this evening.

Time: 8.00 PM sharp

Venue : @naijapidgin discord https://discord.gg/XSFyfPJ

Na @nmalove carry dis post come for @naijapidgin


If you like what the community is doing and would like to support us,

Please follow our trail via
Or delegate SP to @naijapidgin.

We are naijapidgin community with a mission to 'Promote and get the fast growing Nigerian community on this network fully engaged in a language they cherish passionately. As well as help minnows

Join our discord severs for fun, interactions and voice shows VIA
We broadcast both in English and pidgin live on discord channels.

On @naijapidgin discord channel, a lot of variety shows and lectures are ON

  • Every Tuesdays we have real life issues with @preciousimo
  • Every Wednesdays are unavoidable lectures
  • Every Thursday we have relationship talk with @sparkles
  • Fridays is our well known ameebo center by @rebeccafl
  • Sundays is always variety night show by @itoroarchibong and @imbigdee.
  • Same Sunday we have our @naijapidgin hotseat ( featuring some well known steemians)

You ought no to miss any of our programs.

TEAM:
The brain behind the running of this great platform remains the wonderful and dedicated personality, one who truly gives their time and best for Nigerians on the blockchain...
@ogoowinner
@zizymena|@oliverwilliams|@horlaide|@mittymartz|@nmalove|@preciousimo|@rosyblessing|@akintunde

IMG_20180319_092844_398.jpg
Avatar designed by @mittymartz

Sort:  

This is gonna be fun. I'm excited.

Please lordjames, i really wish to have a personal dialogue with u....please reply with your whatsapp number

c u there lord james

@LordJames I wll be there.

Coin Marketplace

STEEM 0.17
TRX 0.15
JST 0.028
BTC 62952.72
ETH 2429.38
USDT 1.00
SBD 2.56