Naijapidgin hotseat with jeanpearl

in #naijapidgin6 years ago

IMG-20180624-WA0003.jpg

My people Happy Sunday!!
How una dey?

Today na we hotseat. If you no know wetin be hotseat, na where we dey interview Steemian wey we believe say we fit learn one or two things from their experiences come carry am join we own.

Na live show for we discord and you get to ask the person any question wey you like. You no suppose miss am o, e go make sense die! Na our TGIF Bae @jeaniepearl go sidon for this seat this night.

Time na 8pm [20:00 GMT]
Venue: Na our discord channel
If you want Sabi who he be, oya check him blog
www.steemit.com/@jeaniepearl. No let anybody tell you o. This na one life time opportunity to sama am plenty question.

Sort:  

it was a pleasure
thanks

Coin Marketplace

STEEM 0.19
TRX 0.15
JST 0.029
BTC 63350.70
ETH 2595.60
USDT 1.00
SBD 2.85