NAIJAPIDGIN HOTSEAT WITH@CHIAMA

in #naijapidgin6 years ago

image
Source: WhatsApp

My pipu, my pipu, hw una dey, hw una dey take enjoy this weekend.
I know say na church things dey load for we Christians house and NASFAT for our fellow Muslim brodas place.
Make una sha dey gbadun dey go.

Gbam!
As una don dey smell say na @chiama we wan host for we show today, well it go be as it dey be nooni
@chiama na one kain ogbonge female steemit icon wey we get for naija here. He's a lover of cryptocurrency as my fellow brodas talk am.

Make you just follow us come we discord channel were e d happen and no forget to arrange your question for her too.
You no suppose miss am o I promise you say d show go hot die, as for me I dey dere live.
Come meet @chiama for discord this evening, insha care he no go disappoint you.
Time: 8.00 PM
Venue : @naijapidgin discord https://discord.gg/XSFyfPJ

Na @horlaide carry dis post come for @naijapidgin
No forget say may una comment for everything wey Una dey observe.

!IMG_20180319_092844_398.jpg]()
Na @mittymartz design dis avartar

Sort:  

I go just land there gidigba laidis! I like crypto pass my girlfriend sef.. Oya oga @chiama!

Thanks for bring real naja language. I be confirm pitaqua guy draw line for me.....

@naijapidgin noted boss. Alarm don set already, make she carry better goodies for dem boiz along too oo.

Coin Marketplace

STEEM 0.19
TRX 0.15
JST 0.029
BTC 62912.13
ETH 2544.21
USDT 1.00
SBD 2.84