Naija Politician Hustle

in #naijapidgin6 years ago

Una good morning naija pipu, How una dey dis morning? I hope say this weekend dey jolly.
IMG-20180714-WA0007.jpg
source
Today mata na another thing wey dey happen for we country. As naija people we sabi say na every 4 years we dey press hand to vote for them politicians wey go enter office for the next tenure, as e be so, the next one go be next year.
Apart from say this time, people don vex go carry dem PVC becos nobody dey dull this time, so if you never get abeg go konobi your own.

But ehn My pipo, una dey see the things wey i dey see these days, as our politicians don turn to dofferent things on top this election mata. Some don turn to actor as dem go dey cry for TV make people pity dem, one even say e no fit turn him neck again...no be for my mouth you go hear say teacher mama die...
Some even turn prophet because i see Uncle Dino talk say, Him hear call and him say Yes, then the third time when him hear the call, Him come say: speak Lord, thy servant hears thee....LOL.

Wetin una reason for all this mata my pipo? My own be sayb no drama go make me vote for anybody wey no get betta plans for us.
Una good morning.

Na we be Naijapidgin!
Na Spirit of Naija!!
Na we be Naija!!!


Footnote

If you would like to support us,
Please follow our curation trail Or delegate SP to @naijapidgin account.

We are naijapidgin community with a mission to promote and get the fast growing Nigerian community on this network fully engaged in a language they cherish passionately. As well as help minnows


Join our discord server for fun, interactions and voice shows here

We broadcast both in English and pidgin live on discord channels.

On discord we have the following shows and lectures:

  • Real-Life Talk with @preciousimo
    [Tuesdays by 8pm]

  • Lectures on Block chain, Steemit and Cryptocurrencies [Wednesdays by 6pm]

  • Relationship talk with @rosyblessing [Thursdays by 8pm]

  • Variety night show with @itoroarchibong and @imbigdee. [Sundays by 5:30pm]

  • Special Hotseat [Sundays 8pm]

Dont miss it

Naijapidgin Team:
The brain behind the running of this great platform remains the wonderful and dedicated personality, one who truly gives their time and best for Nigerians on the blockchain:
@ogoowinner
@zizymena
@oliverwilliams
@horlaide
@mittymartz
@nmalove
@preciousimo
@rosyblessing


Na @mittymartz design this avatar

Na your boy @preciousimo bring this one today oo.

Sort:  

@naijapidgin
Make una all welldone ooo.💪💪💪

Hello! I find your post valuable for the wafrica community! Thanks for the great post! We encourage and support quality contents and projects from the West African region.
Do you have a suggestion, concern or want to appear as a guest author on WAfrica, join our discord server and discuss with a member of our curation team.
Don't forget to join us every Sunday by 20:30GMT for our Sunday WAFRO party on our discord channel. Thank you.

Coin Marketplace

STEEM 0.28
TRX 0.12
JST 0.033
BTC 70130.51
ETH 3786.12
USDT 1.00
SBD 3.78