MOBILE PHONE E BRING GOOD ABI BAD?

in #naijapidgin5 years ago

JPEG_20180518_162900.jpg

Good morning my country people. This na another Tuesday on top we ogbonge naijapidgin. We dey trowey salute dey say una well done o. How the go dey go? We believe say the ministry dey move to the permanent site?

Unto the matter wey we get for una today. Plenty plenty things don dey happen for we country Nigeria and even on top steemit. As we dey yarn una so, SIN2 wey be acronym for steemit in Nigeria dey go on for Abuja and people don travel from north east West and South to gather for there. This na the power of mobile phone. Since wey mobile phone come, things come dey go surele. To talk to person wey dey for overseas come easy and many other plenty plenty things.

But my country people, with this phone still come many problem. People come dey cheat on on their wives, people come dey lie, so many bad bad things. So na I'm make us for naijapidgin talk say make we ask una make we know una mind. Mobile phone e bring good abi e bring bad?

Abeg make una shook una mouth for this matter. If you want write about am for your blog with your points you fit still write am, tag other people make dey follow you write talk their mind. Naijapidgin go still visit the blog do you better so long you use we tag write the levels. We dey wait for una @itoroarchibong, @bookons, @afolwalex, @dawizy, @imbigdee, @burlarj, @botefarm and many plenty other naijapidgin lovers.

Footnote

**If you would like to support us,

Please follow our curation trail Or delegate SP to @naijapidgin account.**

We are naijapidgin community with a mission to promote and get the fast growing Nigerian community on this network fully engaged in a language they cherish passionately. As well as help minnows


Join our discord server for fun, interactions and voice shows here

We broadcast both in English and pidgin live on discord channels.

On discord we have the following shows and lectures:

[Tuesdays by 8pm]

  • Lectures on Block chain, Steemit and Cryptocurrencies [Wednesdays by 6pm]

  • Relationship talk with @rosyblessing [Thursdays by 8pm]

  • Variety night show with @itoroarchibong and @imbigdee. [Sundays by 5:30pm]

  • Special Hotseat [Sundays 8pm]

Dont miss it

Naijapidgin Team:

The brain behind the running of this great platform remains the wonderful and dedicated personality, one who truly gives their time and best for Nigerians on the blockchain:

@ogoowinner

@zizymena

@oliverwilliams

@horlaide

@mittymartz

@nmalove

@preciousimo

@rosyblessing

Na @mittymartz design this avatar

Sort:  

As for me, phone Don do many good o, I no even think say I go fit survive a week without my phone

I no fit live without my phone o, ah!, that one na taboo now o, everything wey I dey do dey on phone.
Guy, make we reason am on 🤔, this present world ehn, no one suppose be without phone o.

Posted using Partiko Android

Coin Marketplace

STEEM 0.29
TRX 0.11
JST 0.033
BTC 63901.15
ETH 3133.40
USDT 1.00
SBD 4.05