LINDA IKEJI BORN PIKIN FINISH COME BUY BENTLEY

in #naijapidgin6 years ago

TGIF!!!
Una wehdon o.. How una dey? How una dey hold body for this crypto market?

Anybody wey talk say money no good no be better person at all. Money good well well so tey Holy Book come say money answers all things, if you get money you fit do anything wey you want, see as Linda Ikeji go buy herself brand new Bently Mulsanne wey be 120 million naira..


Source
Linda Ikeji don born baby boy, una remeber say e show the belle wella for social media, infact no day go pass wey i no go see Linda belle picture for Instagram.. I come dey fear for am, make e village people no come show face for her body. But God pass dem, she born, she and her pikin dey very healthy.. And as person wey get money she go buy herself Bently. Her pikin name na Jayce Jeremi, pipo dey conclude say e papa na Sholaye Jeremi wey be oil millionaire from Delta State and the man get another family for yankee. Many people happy for am dey congratulate am, me sef i happy, una know say so if you happy for person progress, e go reach your hand. And i want make this kind progress reach my hand, so I rush dey congratulate am.

But most people no dey happy, dem dey talk say Linda na hypocrite, say she dey insult baby mamas for her blog but she go carry belle for man wey no be her husband, she don become baby mama, She no dey do wetin she dey preach.. Others talk say her money no pure, say she make money on top people pain. Say all the tatafo wey she dey do for her blog to get traffic don destroy people life, relationship and marriage, she come get money dey flex on top the pain wey she cause for the people wey she carry do tatafo..

Abeg help me reason this matter.. Wetin una think for this matter wey pipo dey talk? Abeg make una yarn make i hear..

Footnote

**If you would like to support us,

Please follow our curation trail Or delegate SP to @naijapidgin account.

We are naijapidgin community with a mission to promote and get the fast growing Nigerian community on this network fully engaged in a language they cherish passionately. As well as help minnows

Join our discord severs for fun, interactions and voice shows VIA

We broadcast both in English and pidgin live on discord channels.

On discord we have the following shows and lectures:

[Tuesdays by 8pm]

  • Lectures on Block chain, Steemit and Cryptocurrencies [Wednesdays by 6pm]

  • Relationship talk with @rosyblessing [Thursdays by 8pm]

  • Steemit Diary + Amebo with @rebeccafl [Fridays by 8pm]

  • Variety night show with @itoroarchibong and @imbigdee. [Sundays by 5:30pm]

  • Special Hotseat [Sundays 8pm]

Dont miss it

Naijapodgin Team:

The brain behind the running of this great platform remains the wonderful and dedicated personality, one who truly gives their time and best for Nigerians on the blockchain...

@ogoowinner

@zizymena|@oliverwilliams|@horlaide|@mittymartz|@nmalove|@preciousimo|@rosyblessing|@akintunde

IMG_20180319_092844_398.jpg

Avatar designed by @mittymartz

Sort:  

Hello! I find your post valuable for the wafrica community! Thanks for the great post! We encourage and support quality contents and projects from the West African region.
Do you have a suggestion, concern or want to appear as a guest author on WAfrica, join our discord server and discuss with a member of our curation team.
Don't forget to join us every Sunday by 20:30GMT for our Sunday WAFRO party on our discord channel. Thank you.

Congratulations @naijapidgin! You have completed the following achievement on the Steem blockchain and have been rewarded with new badge(s) :

Award for the number of comments

Click on the badge to view your Board of Honor.
If you no longer want to receive notifications, reply to this comment with the word STOP

To support your work, I also upvoted your post!

Support SteemitBoard's project! Vote for its witness and get one more award!

Coin Marketplace

STEEM 0.20
TRX 0.15
JST 0.030
BTC 64876.28
ETH 2650.41
USDT 1.00
SBD 2.81