League don START.

in #naijapidgin6 years ago

DQmUKSUbJf6GJypWe3AotmHNRN95riKkHAk52cqMRqfHJ2x.jpeg

My country pipu, how una dey..
Hope say una dey enjoy dis sabbath day, even though my adventists' padi no go gree say today na sabbath, lol. And to we Muslim brothers and sisters, we no fit forget Una, how una dey,, if una read dis message just comment 'I dey'...

As you know say today na Sunday, and our admins are a bit pulled back🤭🤭..
Abeg make una no forget our variety show by 17.00, it gonna be interesting..

To d main mata,
As una know say our famous English league don start anoda competition season on Friday, with ogbonge challenges wey individual team dey face during the pre-season, some of them still dey shine, nawa ooo
Some other leagues don start sha but I know say una still dey wait for the gaint ones like spanish and Italian leagues.

But, wetin dey bother me be say "why naija league no prosper like other league"
At least, I fit mention more than five African league wey dey bigger and better, but wetin be naija case self. Comparing Naija league to South African league self na one kain show of shame, and Naija still dey refer to themselves as gaint of Africa..

Reason for setbacks wey dey Naija league

  • Corruption: I know say everybody for naija dey sleep and wake in corruption, I no fit imagine say some secondary school fields go dey beta pass our so called league club fields.
  • Carefree attitudes
  • Derailed Talents

My brother and Sister, abeg make we discuss this mata;

Why you think say Naija league no flourish like other leagues?

No forget to join @naijapidgin variety show dis evening .....


Footnote

If you would like to support us,
Please follow our curation trail Or delegate SP to @naijapidgin account.

We are naijapidgin community with a mission to promote and get the fast growing Nigerian community on this network fully engaged in a language they cherish passionately. As well as help minnows


Join our discord server for fun, interactions and voice shows here

We broadcast both in English and pidgin live on discord channels.

On discord we have the following shows and lectures:

  • Real-Life Talk with @preciousimo
    [Tuesdays by 8pm]

  • Lectures on Block chain, Steemit and Cryptocurrencies [Wednesdays by 6pm]

  • Relationship talk with @rosyblessing [Thursdays by 8pm]

  • Variety night show with @itoroarchibong and @imbigdee. [Sundays by 5:30pm]

  • Special Hotseat [Sundays 8pm]

Dont miss it

Naijapidgin Team:
The brain behind the running of this great platform remains the wonderful and dedicated personality, one who truly gives their time and best for Nigerians on the blockchain:
@ogoowinner|@zizymena|@oliverwilliams|@horlaide|@mittymartz|@nmalove|@preciousimo|@rosyblessing


Na @mittymartz design this avatar

Sort:  

The matter dey pain person, but we no go give up say one day one day naija too go great.
And all this wuruwuru things go become history.

e go better e go better we nor know how d better wan take start

Coin Marketplace

STEEM 0.17
TRX 0.15
JST 0.028
BTC 61940.19
ETH 2433.78
USDT 1.00
SBD 2.50