Go back to work

in #naijapidgin6 years ago

DQmUKSUbJf6GJypWe3AotmHNRN95riKkHAk52cqMRqfHJ2x.jpeg

Good morning my people how una dey this morning and how the weather dey treat una we for naijapidgin dey greet una happy Wednesday and we wish una blissful day ahead.

As e be say the rain dey fall well well and some states don dey experience flood especially for Lagos and our river naija don full make God help us so tat e go reduce.

As usual we don bring another tori come meet una today i sure say una experience wetin happen for we country last week wey all labor workers go on strike on Thursday and Friday becos they want make government increase minimum wage, the Nigeria labor congress(NLC) con call am off say government don give them assurance like (davido) say them go increase am. My people no be today o e don try wey we know how our government dey do mago mago with workers salary.

As e don be so wetin una feel say be the solution to this problem wey we get for we country we need una comments.

Na @rosyblessing bring this one come una dormot


Footnote

If you would like to support us,
Please follow our curation trail Or delegate SP to @naijapidgin account.

We are naijapidgin community with a mission to promote and get the fast growing Nigerian community on this network fully engaged in a language they cherish passionately. As well as help minnows


Join our discord server for fun, interactions and voice shows here

We broadcast both in English and pidgin live on discord channels.

On discord we have the following shows and lectures:

  • Real-Life Talk with @preciousimo
    [Tuesdays by 8pm]

  • Lectures on Block chain, Steemit and Cryptocurrencies [Wednesdays by 6pm]

  • Relationship talk with @rosyblessing [Thursdays by 8pm]

  • Variety night show with @itoroarchibong and @imbigdee. [Sundays by 5:30pm]

  • Special Hotseat [Sundays 8pm]

Dont miss it

Naijapidgin Team:
The brain behind the running of this great platform remains the wonderful and dedicated personality, one who truly gives their time and best for Nigerians on the blockchain:
@ogoowinner
@zizymena
@oliverwilliams
@horlaide
@mittymartz
@nmalove
@preciousimo
@rosyblessing


Na @mittymartz design this avatar

Coin Marketplace

STEEM 0.20
TRX 0.15
JST 0.030
BTC 65269.02
ETH 2653.11
USDT 1.00
SBD 2.84