Dem don change the governor

in #naijapidgin6 years ago

My pipo my pipo!!
Una good morning for another weekend today as we dey jolly dey prepare for another October 1st wey be pir independence dey...Our Naija don dey old.

IMG-20180929-WA0001.jpg
source
This morning make we put mouth for the election wey just finish for Osun state, my Naija pipo abeg how una see this matter.
APC be don rule Osun state with Rauf Aregbesola for 8years, even me dey there that time but e be like say the people no too like him way so we dey hear say na PDP go enter, and really e fit no be say na the Adeleke better pass o but them just want make government source change because of wetin APC person don dey do since.
I sure say when PDP been dey lead for the day of the main election, some people don dey happy, even me sef i happy small becos e be like say the "people" don dey get voice until INEC knack us with "Inconclusive transmission".
As e be so, na APC come dey lead for the re-run wey happen. I don see say na many people get their own opinion for this matter, youself fit come talk how you take see am.

Na your boy @preciousimo bring this one today oo.

Na we be naija pidgin
Na Spirit of Naija!!
Na we be Naija!!!


Footnote

If you would like to support us,
Please follow our curation trail Or delegate SP to @naijapidgin account.

We are naijapidgin community with a mission to promote and get the fast growing Nigerian community on this network fully engaged in a language they cherish passionately. As well as help minnows


Join our discord server for fun, interactions and voice shows here

We broadcast both in English and pidgin live on discord channels.

On discord we have the following shows and lectures:

  • Real-Life Talk with @preciousimo
    [Tuesdays by 8pm]

  • Lectures on Block chain, Steemit and Cryptocurrencies [Wednesdays by 6pm]

  • Relationship talk with @rosyblessing [Thursdays by 8pm]

  • Variety night show with @itoroarchibong and @imbigdee. [Sundays by 5:30pm]

  • Special Hotseat [Sundays 8pm]

Dont miss it

Naijapidgin Team:
The brain behind the running of this great platform remains the wonderful and dedicated personality, one who truly gives their time and best for Nigerians on the blockchain:
@ogoowinner
@zizymena
@oliverwilliams
@horlaide
@mittymartz
@nmalove
@preciousimo
@rosyblessing


Na @mittymartz design this avatar

Sort:  

Omo
The matter tire me oh

Dis 1 pain me small, ee be like say ee wan ne daylight robbery. But how we go do?
Make ee no be say dese our pvc no go get power again oo

Coin Marketplace

STEEM 0.19
TRX 0.15
JST 0.029
BTC 63099.62
ETH 2555.59
USDT 1.00
SBD 2.83