AMBODE DON ACCEPT DEFEAT

in #naijapidgin6 years ago


Source

My pipo TGIF!!
Another weekend don come again, we thank Baba God wey make am happen.

As 2019 don dey reach, some states don dey do Primary election.. Lagos State APC don do primary for 2nd October, e no easy at all.. Akinwummi Ambode wey be d governor wey dey seat bin contest with Babajide Sanwo-Olu, but Sanwo-olu win am.

Pipo dey jolly say Sanwo-olu win, Lagos pipo vex for Ambode, dem dey talk say e no do anything for the state, na so so dirty full everywhere. E still get pipo wey no happy say Sanwo-Olu win, dem dey feel say d man na Tinubu candidate and god father matter no dey make Nigeria progress at all. But the vote wey Sanwo-olu get big well well pass Ambode, to show say true true Ambode don make Lagos pipo vex wella.

Wetin sweet pass for this election be say, Ambode don accept say e loose, e no try drag am for court as other politicians dey do. E congratulate Sanwo-Olu, e say make everybody support am. E promise say e go try make election dey peaceful.. iF Naija dey do election like this, things for better. We dey hope say other elections go dey peaceful.

Make una go get una Pvc..

Footnote

**If you would like to support us,

Please follow our curation trail Or delegate SP to @naijapidgin account.**

We are naijapidgin community with a mission to promote and get the fast growing Nigerian community on this network fully engaged in a language they cherish passionately. As well as help minnows

Join our discord server for fun, interactions and voice shows here

We broadcast both in English and pidgin live on discord channels.

On discord we have the following shows and lectures:

[Tuesdays by 8pm]

  • Lectures on Block chain, Steemit and Cryptocurrencies [Wednesdays by 6pm]

  • Relationship talk with @rosyblessing [Thursdays by 8pm]

  • Variety night show with @itoroarchibong and @imbigdee. [Sundays by 5:30pm]

  • Special Hotseat [Sundays 8pm]

Dont miss it

Naijapidgin Team:

The brain behind the running of this great platform remains the wonderful and dedicated personality, one who truly gives their time and best for Nigerians on the blockchain:

@ogoowinner

@zizymena

@oliverwilliams

@horlaide

@mittymartz

@nmalove

@preciousimo

@rosyblessing

Na @mittymartz design this avatar

Sort:  

Mtchew this people dem Don Taya me, i no even know say ambode na bad guy before self.

Coin Marketplace

STEEM 0.18
TRX 0.15
JST 0.029
BTC 62938.05
ETH 2552.06
USDT 1.00
SBD 2.63