LAZY STUDENT LIKE ME, NA EXAM DEY RUSH ME

in #naijapidgin6 years ago

Hi my naija people. U dey there ! How una dey. I don dey try this my skill of writing in pidgin. My brother with yellow skin na hin talk say na practice ehn dey make perfect. I hope say you dey aiit.

I just say make I con yawn you some gist on ogbonje thing wey dey happen for side. Omo this weekend first of all! My brother you dey say go down low abi! Hahaha! I go rest, lazy student like me don dey read prepare for exam wey don dey burst for body. Make my village people no go and get me na.

I don collect this sim wey all this glo people dey share for my side o, na hin I con meet small airitime and I don dey browse freely since morning on top am. As data con dey na hin I no get liver to post on the platform self.. Yes o! another thrilling thing dey to happy about my brother, tomorrow na this ur boy @dammyblake birthday and him dey aitt. He don gimme assurance already.

I just dey roll around na hin I con discover another place to earn free Btc, my brother no dull your spirit o. Money na money, join the link here o.https://discord.gg/F2Spmna

25-512 - Copy (2).pngimage source
Mouth don dey pain me, Na me be yoruba blending calabar boy. Abi if na Warri I suppose put help me correct am. Make I salute the Ogas at the top @naijapidgin @oogowinner @ehiboss @tojukaka, @surpassinggoogle.
More wins this weekend!

Sort:  

Hello! I find your post valuable for the Steemit community! Thanks for the great post! @steemitcentral has upvoted your post. ALWAYS follow @Steemitcentral and use the steemitcentral tag to get some upvotes!
Also, kindly upvote @Steemitcentral posts to get future upvotes! Join @steemitcentral on discord. We want to hear from you.

IMG-20180606-WA0005.jpg

Hello! I find your post valuable for the wafrica community! Thanks for the great post! We encourage and support quality contents and projects from the West African region.
Do you have a suggestion, concern or want to appear as a guest author on WAfrica, join our discord server and discuss with a member of our curation team.
Don't forget to join us every Sunday by 20:30GMT for our Sunday WAFRO party on our discord channel. Thank you.

Coin Marketplace

STEEM 0.28
TRX 0.12
JST 0.032
BTC 69731.54
ETH 3810.82
USDT 1.00
SBD 3.84