You are viewing a single comment's thread from:

RE: RELATIONSHIP PALAVA

in #naijapidgin7 years ago

Make i chuk mouth For this matter.
I see am say wetin you talk Na better advice wey go help our country girls them.
some girls don too do, dem the carry man matter for head like say Na Ghana-must-go. Specially specially if the young Bono get e own house to keep head. Because the nwababy no wan share e man with another nwababy for outside. She no get option Na to carry her things come nwabobo house come the do acting-wise and national security for the nwabobo

Sort:  

Wetin dey bite me pass be say,them dey do am like charity service.dem no get common sense ask the guy wetin be en plan for them sef. Na en dey make guys no fit carry better eye look better woman like me.ask @courage Onyema...

True talk o. Bet i feel say the major reason most of them dey do this kind thing na because of money ....
In this case , e dey entirely wrong if na the babe waka go there ?

Coin Marketplace

STEEM 0.18
TRX 0.16
JST 0.031
BTC 63223.35
ETH 2688.72
USDT 1.00
SBD 2.55