You are viewing a single comment's thread from:

RE: 16YEAR OLD GIRL DON KIDNAP HERSELF DEMAND 600K FROM HER PAPA.

in #naijapidgin6 years ago

Wetin man eyes no go see for naija our country, she self wan turn slay mama ni. She wan use iphone x and gucci bag, na only baba God go help us for diz country. Children of now dem don join bad gang.

Sort:  

Lol
She don join bad gang.

Coin Marketplace

STEEM 0.17
TRX 0.13
JST 0.027
BTC 58664.80
ETH 2569.75
USDT 1.00
SBD 2.42