LIFE NO DEY EASY STEEMIT NAIJA PIDGIN. SUPPORT BY OUR MOTHER @OGOOWINNER

in #naijapidgin6 years ago
  1. Hmmm you na have to take risk in life. If we you na win, na then you can lead, if you na lose. Na then you fit guide

  2. Hmmm my people human being dey be not what they fit say but what dey fit do. So make Una no judge them form there word but make u judge them by dem action

  3. When someone dey hurt you. Make you na know feel bad because na law of nature be that the tree wey the bear sweet fruit na him get maximum number of stones

  4. Make una take whatever you fit take for life because if life start to dey take from you. It fit takes your last breath

5. In this una our world, people dey always throw stones on our path of success. It depends on wetin we fit make from them - a wall or a bridge.

6.Hmmm my people Challenges dey make life interesting; overcoming them na him make life dey meaningful._

7.Joy no dey in victory without running the risk of defeat._

8. Path wey no get obstacles na him dey leads to nowhere.

9. _Past na him be nice place to visit but certainly no be good place to stay ooh.

10. You no fit have a better tomorrow if you dey think about yesterday all the time.

11. If wetin you do yesterday still dey looks big to you, then make you know say you haven't done much today.

12. If you no build your dreams, na someone else go hire you to build theirs.

13. If you no fit climb the mountain; you no fit view the plain.

14. make you no leave it idle - make u dey use your brain._

15. You no dey pay for getting brain, you just dey rewarded for using it intelligently.

16. _Na wetin you no get dey limits you; na wetin you get but you no know how to fit use am

17. wetin you fail to learn fit teach you a lesson.

18. The difference wey dey between a corrupt person and honest person is: The corrupt perso get price while the honest person get value.

19. If you dey succeed in cheating someone, don't think say the person na fool...... make you just Realize say na because the person trusted you so much more than you deserved.

20. Honesty na expensive gift; don't try to dey expect am from people.

Na your small boy @adelax make una dey upvote and comment IMG_20171014_194925_359.jpg

Coin Marketplace

STEEM 0.20
TRX 0.13
JST 0.029
BTC 62843.32
ETH 3475.97
USDT 1.00
SBD 2.53