Naija irony

HAHAHAHAHAHAHAHAHAAAAAAAAAAAAAAAAA
Some Nigerians can be very funny. I saw these abbreviations and it caught my attention.
Look at them .......

NAIRA - Never Allow Igbos Rule Again

PHCN - Problem Has Changed Name

HAUSA - House Animals Using Seat of Authority

APC - Association of Past Criminals

NYSC - Now Your Struggles Continue

PDP - People Deceiving People.

MTN - Maintain Total Nonsense

ABACHA - After Babangida Another Criminal Has Arrived

NEPA - Never Expect Power Again

BUHARI - Brought Unnecessary Hardship Among Reasonable Individuals.

Don't laugh alone.......Let others laugh with you.
NIGERIA IS SECOND TO NONE.

Na only for Naija e de happen o.....

Na only for Naija you
go see fish inside
"MEAT PIE"..

Na only for Naija we
dey count money after
we withdraw am from
ATM because we no
even trust ATM
machines.

Na only for Naija
PHCN dey say:-Win a
brand new GENERATOR
if you pay your NEPA
bill...

Na only for Naija
people dey horn for
traffic light make e
quick change from Red
to Green...

Na only for Naija Pharmacy dey sell Coke, Recharge Card, Chin chin, Puff puff and beer.

Wetin you no see for
Naija, you no fit see am
anywhere in d world...

Na only for Naija you go see one person dey use Bold5, X3, Ipad2 and Nokia N8 all at once while his mother dey sell groundnut for Junction.

Na only for Naija you go see mad man dey control traffic, people wey get sense dey obey.

Na only for Naija you go see native doctor dey use laptop connected with MTN modem. Maybe they are now consulting the spirits online..

Na only for Naija u go see a man selling a book from street to street that says HOW TO MAKE MONEY WITHOUT STRESS. I wonder why him no read d book.

I salute Nigerians......
Just laugh out DAT stress jhor
My Nigeria Your Nigeria our Nigeria My country if you. If you agree share your view in my comment box and gve me upvotes

Coin Marketplace

STEEM 0.30
TRX 0.12
JST 0.032
BTC 57592.54
ETH 2911.85
USDT 1.00
SBD 3.67