When money dey, friend go dey

in #life6 years ago

When money dey, friend go dey . When money no dey friend go go.

Na so this world be. When you get money like this eh, everybody go won become your friend, but when dem no see the money again e, all of them go disappear.

My brothers and sisters, make una mind how una dey take regard people wey become una friend when una get money. The only friend wey you suppose regard well well na the wan wey don be your friend even before pepper rest for you.

I believe this small tori wey I don write so go help somebody become wise pass as him take dey before. Una doh o!

Sort:  

Congratulations @iamhumbled! You have completed the following achievement on Steemit and have been rewarded with new badge(s) :

Award for the number of upvotes

Click on the badge to view your Board of Honor.
If you no longer want to receive notifications, reply to this comment with the word STOP

Do you like SteemitBoard's project? Then Vote for its witness and get one more award!

Coin Marketplace

STEEM 0.29
TRX 0.12
JST 0.032
BTC 63153.76
ETH 3045.02
USDT 1.00
SBD 3.97