ABBREVIATION PROBLEMS IN NIGERIA: Naiji no dy carry LAST
HAHAHAHAHAHAHAHAHAAAAAAAAAAAAAAAAA
Some Nigerians can be very funny. I saw these abbreviations and it caught my attention.
Look at them .......
NAIRA - Never Allow Igbos Rule Again
PHCN - Problem Has Changed Name
HAUSA - House Animals Using Seat of Authority
APC - Association of Past Criminals
NYSC - Now Your Struggles Continue
PDP - People Deceiving People.
MTN - Maintain Total Nonsense
ABACHA - After Babangida Another Criminal Has Arrived
NEPA - Never Expect Power Again
BUHARI - Brought Unnecessary Hardship Among Reasonable Individuals.
NIGERIA IS SECOND TO NONE.
Na only for Naija e de happen o.....
Na only for Naija you go see fish inside "MEAT PIE"..
Na only for Naija we dey count money after we withdraw am from ATM because we no even trust ATM machines.
Na only for Naija PHCN dey say:-Win a brand new GENERATOR if you pay your NEPA bill...
Na only for Naija people dey horn for traffic light make e quick change from Red to Green...
Na only for Naija Pharmacy dey sell Coke, Recharge Card, Chin chin, Puff puff and beer.
Wetin you no see for Naija, you no fit see am anywhere for dis world...
Na only for Naija you go see one person dey use Bold5, X3, Ipad2 and Nokia N8 all at once while em mother dey sell groundnut for Junction.
Na only for Naija you go see mad man dey control traffic, people wey get sense dey obey.
Na only for Naija you go see native doctor dey use laptop connected with MTN modem. Maybe they are now consulting the spirits online..
Na only for Naija u go see a man selling a book from street to street that says HOW TO MAKE MONEY WITHOUT STRESS. I wonder why him no read d book.
I salute Nigerians...... Just laugh out that stress jhor.....
#MyNigeria
#YourNigeria
#OurNigeria
#MyCountry
Congratulations @peterjacob! You have completed some achievement on Steemit and have been rewarded with new badge(s) :
Award for the number of upvotes
Click on any badge to view your own Board of Honor on SteemitBoard.
For more information about SteemitBoard, click here
If you no longer want to receive notifications, reply to this comment with the word
STOP
Thank you @steemitboard