You are viewing a single comment's thread from:

RE: **What I Ought To Have Done**

@tojukaka I don't it's right for All your sisters to be beautiful like this, na only una dey?

And her husband too on point. Una dey finish work joh.

Make I sama this post one better resteem with some upvote wey I get remain for wallet.

Ekaro oh

Sort:  

I be him brother too oo, Who no like better thing
We even look alike. You’d see a picture of me and him in my comment. Make you check self if we look alike or not .

Lol. They are really fine o. Guess it runs in their genes

Coin Marketplace

STEEM 0.17
TRX 0.13
JST 0.027
BTC 58906.05
ETH 2666.51
USDT 1.00
SBD 2.44