my introductory Post in pidgin

in #introduceyourself7 years ago (edited)

Hello everyone, I will be introducing myself with pigin. I just want to be and express myself in a way I feel more comfortable with.

FB_IMG_1516256439716.jpg

First of all make I greet una my country people for steemit. E dey sweet me say today I dey do am dey naija way.

My name na Queen, I be better Akwa Ibom girl. As e dey so now I dey study microbiology for University of Uyo and I be the last pikin were my papa and mama get.

FB_IMG_1516256412020.jpg

I sabi play drums and football o (no try me, I go dribble you 😂).I the believe say steemit go give me that chance make I showcase waiting I get.

Na my friend @enajo been yarn me about steemit. Since I know that guy, Na the first better thing him don carry come my way. @enajo I salute you, your girl still dey loyal.

I also throw-say salute give aunty @ogoowinner for wanting she dey do for us for steemit. I pray say one day I go fit see am eye to eye. I also throw-way salute give daddy @ejemai, him too much. If no be because of am I no know where I for dey. God bless you @ejemai.

Finally my plan for this steemit for now (I no know as e go be for future), Na to contribute better better things to this community, make money, and then dey enjoy myself as I dey do this things......

Sort:  

Welcome to Steem. Do read A thumb rule for steemit minnows - 50:100:200:25 for starter tips.
Also get to know more about Steem reading the Steem Blue Paper and share your feedback on our Steem Blue Paper Awareness Initiative
All the Best!!!

Welcome to the steemit community from me @adimulyadi from indonesia, i hope what you share and post is available in this steemit paltfrom. do not be saturated to work through every input available and get paid according to your work. welcome my return best for you friend

welcome dear

Hello and welcome to the community @queen . I followed you and would appreciate a follow back. I'm looking forward to see more posts! Have a great day and have fun. Welcome!

Please upvote, comment, resteem and follow @imtiyaz4u
get back to back in touch for upvote

i just upvoted you follow me @kvngjoshua

Coin Marketplace

STEEM 0.16
TRX 0.13
JST 0.027
BTC 60535.76
ETH 2598.15
USDT 1.00
SBD 2.54