my sister, we welcome you ooo. Steemit na beta place wey we dey, dey read beta-beta things, make beta frend dem jus like facebook , as we dey do all dis thing we still dey gather money join enter our pocket. Make we dey steeman dey go, As e dey hot

Nawa for you bros. Your own dey your body oh. Na wafi you from enter here? Shoo! I swear, as I see you here the thing sweet me no be small. Na im be say I get to yarn like say na ma papa house I dey sef. I thank you well well as you commot come greet me. Na so we go dey go.
i jus dey laff, ur head correct no be small