Sort:  

exactly, like one come dey post some kind things like that where no even make sense and come dey ask me say him wan cash out, i was like bros where the cash ? wetin you even do sef? all my tuttorial just waste like that o, i spend over 1 hours to research and write my posts

Coin Marketplace

STEEM 0.18
TRX 0.15
JST 0.029
BTC 62108.99
ETH 2429.44
USDT 1.00
SBD 2.64