Sort:  

Me sabi cook Nigerian cuisines, even African, intercontinental, and interstellar cuisines. No be me talk am ooo

This claim should be put to test o.

I trust you. You look like an expert chef

You fit cook banga

Hahahaha.. All follow Africa dishes.!! Make we wait see India dishes too!!

Make we wait... I no just wan see things wey go dey weak me for Belle... 😂😂😂😕

Coin Marketplace

STEEM 0.13
TRX 0.34
JST 0.035
BTC 109201.88
ETH 4309.70
USDT 1.00
SBD 0.83