You are viewing a single comment's thread from:
RE: Mistakes I Made as a Beginner Trader and Lessons Learnt
Many traders also had similar experiences when they started trading. Dem go just tell u say if u enter trading laidis, u don hama. Na when sapa knack dem, dem understand say trading no be moimoi.
Nothinn do u baba
Lol, my brother no be small tin oooo. I pity those people wey dem don brain wash about being able to make fast cash through trading sha, anyways with experience everybody go dey alright.