You are viewing a single comment's thread from:
RE: Achievement 5 Task 1 - Review steemworld.org by @swaylee
See this old man wey dey run achievements post😆. Nice one bro well explain
See this old man wey dey run achievements post😆. Nice one bro well explain
I no old o boss. I dey do am based on say my boss (you) don do am and I never do am. Plus normally anywhere money dey without setting percentage, we gats follow am up
😆😆
Make I drop wallet address make you show me love?
😆😆 no drop anything oo
Lel.
Laugh extremely loud🌚
Just so know know, it's not good to play with women's feelings. You happen to do that alot and as your brethren, I advice you to refrain from that
Thank you very much for your wise words
As you are well aware I have heeded to your advice and reduced my interaction to women
Lol not reduce o. Iono what you heard. I said stop toying with hearts. Sha na cruise abeg inspire my next post I don reach writer's block
🧑🤝🧑