You are viewing a single comment's thread from:

RE: Steemit Engagement Challenge S2W2 | Steem4Nigeria Contest | No place like home: Tell us why you prefer your country to any other country

in Steem4Nigeria2 years ago

😂😂
Abeg salivate with mercy oo, if you look at the food for 2 hours you go bellefull. The food na for those way no gree come back Nigeria I want make the remember wetin them dey miss.
Thanks for stopping by.

Sort:  

Abeg I don dey look am since morning inner Belle full

Coin Marketplace

STEEM 0.15
TRX 0.12
JST 0.025
BTC 54799.23
ETH 2353.99
USDT 1.00
SBD 2.36