My country: Nigeria

in #funny6 years ago

HAHAHAHAHAHAHAHAHAAAAAAAAAAAAA
Some Nigerians can be very funny. I saw these abbreviations somewhere and it caught my attention.
Look at them .......

NAIRA - Never Allow Igbos Rule Again

PHCN - Problem Has Changed Name

HAUSA - House Animals Using Seat of Authority

APC - Association of Past Criminals

NYSC - Now Your Struggles Continue

PDP - People Deceiving People.

MTN - Maintain Total Nonsense

ABACHA - After Babangida Another Criminal Has Arrived

NEPA - Never Expect Power Again

BUHARI - Brought Unnecessary Hardship Among Reasonable Individuals.

Don't laugh alone.......Let others laugh with you.
NIGERIA IS SECOND TO NONE.

Na only for Naija e de happen o.....

  • Na only for Naija you go see fish inside "MEAT PIE"..

  • Na only for Naija we dey count money after we withdraw am from ATM because we no even trust ATM machines.

  • Na only for Naija PHCN dey say:-Win brand new GENERATOR if you pay your NEPA bill...

  • Na only for Naija people dey horn for traffic light make e quick change from Red to Green...

  • Na only for Naija Pharmacy dey sell Coke, Recharge Card, Chin chin, Puff puff and beer.

Wetin you see for Naija, you no fit see am anywhere in d world...

  • Na only for naija you go see one person dey use Bold5, X3, Ipad2 and Nokia N8 all at once while his wife dey sell groundnut & orange for Junction.

  • Na only for Naija, you go see mad man dey control traffic, people wey get sense dey obey.

  • Na only for Naija, you go see native doctor dey use laptop connected with MTN modem. Maybe they are now consulting the spirits online..

  • Na only for naija u go see a man selling a book from street to street that says HOW TO MAKE MONEY WITHOUT STRESS. I wonder why him no read d book.

Na only Naija u go see police man urinating where they paste " DON'T UNIRATE HERE, FINE 5,000".

Na only Naija u go see law protecting Nama (cow) at the expense of human life.

Na only Naija u go confirm that the "MORE U LOOK, THE LESS YOU SEE"

I salute Nigerians......
Just laugh out DAT stress jor, My Nigeria! Your Nigeria! our Nigeria! My country if you Agree resteem it,.... Have a nice day👌

Coin Marketplace

STEEM 0.28
TRX 0.13
JST 0.032
BTC 60906.91
ETH 2920.56
USDT 1.00
SBD 3.69