NAIJAPIDGIN DEY MOURN OUR PERSON

in #esteem6 years ago

IMG-20180815-WA0005.jpg
My countri pipo!
how una dey?

Everybody for naijapidgin suppose don hear say one of our member @onos don die. @onos na better person but death come carry am for this young age. True true, death no dey look face. We for naijapidgin, our heart dey very heavy for this loss wey we get, @onos na very good member for we community, e be very good person wey dey always show love anywhere e dey and we no go see am again. We dey pray e soul go rest in peace.

E good make we know say this thing fit happen to anybody so make we put we life together. Make we no dey do anyhow, make we dey show love to everybody. Make we dey forgive person wey make us vex, make we leave better legacy wey people go take dey remember us and most especially make we no dey carry our health play.

Some people dey hustle for money so tey dem dey neglect their health, some dey neglect their loved ones.. Abeg make we take life jejely because na only one we get and nobody know when e time go come.

We know say @onos dey for better place, and we dey pray say e soul go dey in peace.

Rest in peace our gallant soldier..
Rest in peace, Onos
You will be missed

The burial go be on Saturday, 18th August for Delta State. If you dey Delta or around make you join this whatsapp group to follow other people go. Onos na our person, make we go dey dere for am..

Na @nmalove carry this matter come una domot today..


If you like what the community is doing and would like to support us,

Please follow our trail via
Or delegate SP to @naijapidgin.

We are naijapidgin community with a mission to 'Promote and get the fast growing Nigerian community on this network fully engaged in a language they cherish passionately. As well as help minnows

Join our discord severs for fun, interactions and voice shows VIA
We broadcast both in English and pidgin live on discord channels.

On @naijapidgin discord channel, a lot of variety shows and lectures are ON

  • Every Tuesdays we have real life issues with @preciousimo
  • Every Wednesdays are unavoidable lectures
  • Every Thursday we have relationship talk with @sparkles
  • Fridays is our well known ameebo center by @rebeccafl
  • Sundays is always variety night show by @itoroarchibong and @imbigdee.
  • Same Sunday we have our @naijapidgin hotseat ( featuring some well known steemians)

You ought no to miss any of our programs.

TEAM:
The brain behind the running of this great platform remains the wonderful and dedicated personality, one who truly gives their time and best for Nigerians on the blockchain...
@ogoowinner
@zizymena|@oliverwilliams|@horlaide|@mittymartz|@nmalove|@preciousimo|@rosyblessing|@akintunde

IMG_20180319_092844_398.jpg
Avatar designed by @mittymartz

Sort:  

Na wa o..death no do well o..we pray say God go keep us wen remain kampe

May his soul rest in peace.

May his soul rest in peace

Coin Marketplace

STEEM 0.18
TRX 0.16
JST 0.030
BTC 63893.57
ETH 2528.96
USDT 1.00
SBD 2.65