SEE WETIN THIS ONE DO

in #esteem6 years ago (edited)

Good morning my naija people and the rest of the world. How una dey? Today na Thursday and na @zizymena dey bring another beta come una way. Oya now, hope you dey ready to follow us yarn today.
image
Na true say dey talk say nothing wey eye go see wey go make am see blood but e still get somethings wey eye go see mouth no go fit talk. Children nowadays dey break person dey heart. Many people no want born girl pikin because e dey give person heart attack when dey begin dey mature.

Wetin make me dey talk all these one? Na wetin happen yesterday for night for my area. E get this small secondary school wey Dem dey call Linda. Linda no go pass 13years if I no mistake but this girl no dey Sabi greet person. Every evening, she go carry Jerry can go fetch water na so e go fetch one before she come back, day don dark finish. E get one woman for the compound wey dey notice say anytime this small girl go fetch water, one guy like dat dey come help carry the water.

So that yesterday as she don fetch na so the guy come help am carry am o. The woman come dey peep make she see them where dem dey climb staircase but she no see them. Na so she go check come sight them for under staircase. She run go call the girl mama and her siblings make dey come see wetin eye see wey mouth no fit talk. All of them come run come go check under the staircase. The woman point her touch. Na there we see Linda hold wall, Bobo dey back dey panel beat am. My country people, the whole neighborhood nobody wey no come see with their eyes.

My people, abeg wetin una get to yarn for this matter?

Wetin dey happen to our children nowadays?


Footnote

**If you would like to support us,
Please follow our curation trail Or delegate SP to @naijapidgin account.

We are naijapidgin community with a mission to *promote and get the fast growing Nigerian community on this network fully engaged in a language they cherish passionately. As well as help minnows*


Join our discord severs for fun, interactions and voice shows VIA

We broadcast both in English and pidgin live on discord channels.

On discord we have the following shows and lectures:

  • Real-Life Talk with @preciousimo
    [Tuesdays by 8pm]

  • Lectures on Block chain, Steemit and Cryptocurrencies [Wednesdays by 6pm]

  • Relationship talk with @rosyblessing [Thursdays by 8pm]

  • Steemit Diary + Amebo with @rebeccafl [Fridays by 8pm]

  • Variety night show with @itoroarchibong and @imbigdee. [Sundays by 5:30pm]

  • Special Hotseat [Sundays 8pm]

Dont miss it

Naijapodgin Team:
The brain behind the running of this great platform remains the wonderful and dedicated personality, one who truly gives their time and best for Nigerians on the blockchain...
@ogoowinner
@zizymena|@oliverwilliams|@horlaide|@mittymartz|@nmalove|@preciousimo|@rosyblessing|@⁨@mittymatz⁩/DQmcu9FzGukGzVMZQhqhmw4NC5NxbetH6tzFSVBoGkNP1LL/IMG_20180319_092844_398.jpg)
Avatar designed by @mittymartz

Sort:  

E no sweet mind at all - at all, but we no go take say one girl do bad come use that eyes dey look better better ones, for me i go say dem be blessing ooo, na one fit be course, but that one e no good cha cha.

Abi thank you say you chook mouth for we matter today

Hello! I find your post valuable for the wafrica community! Thanks for the great post! @wafrica is now following you! ALWAYs follow @wafrica and use the wafrica tag!

Lol this matter funny panel beat lol anyways children of nowadays Don spoil Ehnn na God go save us sha

😂😂😂😂😂😂😂

Chai..... Nothing wey man pikin no go see for this life, sometimes I feel say make the world just end, cos the way we dey go so, e no go tey we go start to dey hear say even pikin wey dey belle don still carry belle.

Make God help us. This matter na to dey advice our small children, sex education no dey early, if we no teach them, dem go teach dem for outside. Make Parent still dey free with their children, so dem go fit dey talk with them for any matter wey dey wan talk about.

Humm
This matter heavy for mouth oo, na who we go con ask self. Hummm
Make God help us oo.
Na parent get the biggest role to play for this mata oo. Sex education and make we lead the children to the way of God from smal....
Hummm, me i just they pass by oo. Una weldone

Coin Marketplace

STEEM 0.18
TRX 0.15
JST 0.029
BTC 63315.23
ETH 2545.47
USDT 1.00
SBD 2.67