You are viewing a single comment's thread from:

RE: IS CHRISTIANITY A RELIGON?// MY SUMMATION.

dis na my first time wey i dey hear say some pple dey talk say christian no be religion. since wey i start to get sense till now na christian religion i dey hear, even for school self na christian religion knowledge we dey call am.
my own reason wey go make me stand say christian na religion be say

Religion na wen u dey respect and worship wetin be say you believe say e pass any person or any animal from your mind say the thin fit do magic for you anytime wey u want am or anytime wey you give am wetin he dey like.

Coin Marketplace

STEEM 0.16
TRX 0.16
JST 0.030
BTC 58211.91
ETH 2476.26
USDT 1.00
SBD 2.38