RE: Amebo corner: it's gist time! it's amebo weekend!
As I land, I'm coming with full chest to uncover this amebo couples thing.
Una see this amebo coupling things eehh, I guess some fight go dey because at first na @ninapenda and @bossj23 I see and @wakeupkitty and @saintkelvin17.
Well if needs be, for @wakeupkitty and @bossj23 to rapport what will @ninapenda and @saintkelvin17 do seeing what rightfully belongs to you on another man's arm. #Uwooooh
Abeg make una couple well no matter what because me I'm not even handsome to couple yet.
My Suggestion, I'll love to couple;
@yhudy and @uduak3287.
@eno-obong0 and @nsijoro
@eveetim and @bonaventure24.
@okere-blessing and @sahmie.
@fortwis09 and @kidi40
Hope say with these my coupling fight no go dey. Before wrinkles takes over try mingle with a perfect match.
Abeg make no body couple me ouh
Uwooo! Why I'm just arriving this amebo center now? @basil20, you get mind sha. This coupling can't work, not after my husband has bitten off your two ears for giving his lawful and traditionally wedded wife to @bonaventure24. He would've just been there trying to adjust to suit an old lady like me. 😄
Meanwhile, I greet una amebo people. I have been too lazy, busy doing nothing serious, na the price of steem cause. I gat no joy at all, I need small motivation to continue abeg.
Omoh ehh 😂 the price of steem tire every body oh.
E really red 😳
Hahaha abeg ohhh make person 🤣 no come dey after my life oh 😅
no fear boss, na Steemit coupling ouh.
Only ends here, if you carry the couple things comot outside
hmmmm na u sabi that one, anything u see u face am 😁😁🤣
Hahaha 😅 😆
Abeg ooo. Make person no carry you go put for trouble o.
Omoh ehhh na so oh.
this tariff something don come spoil everywhere ouh 🙈
Guy you no try at all ooo, upon all the single girls wey dey steemit na person wife you couple me with 😂
Abge ohh, am still young make person no travel because of me oh 🤣
Infact i couple you with @lusciouslucy na fine girl she be oh, correct spec and she'll make a good wife.
na lie 🤣 I no gree ouh
You must gree oh 💯🤣
I can see that your eyes are paining you. Sahmie that want to be a Rev. Father. Abegooo.
Sahmie gave up on that Rev. Father something.
na why I couple una 😄😁