Naija Pidgin Challenge...why I love steemit. The Contest is By Aunty @ogoowinner

in #npc8 years ago (edited)

IMG_20180114_161457_0.jpgEyin eyan mi.....my country people , how una dey , how hustle , i know sey things no dey steady for 9ja bor we gaz hustle wella noni , me self na hustle i find come here fa , i see sey people dey do this challenge na im i feel sey make i choock head , abeg make una just help ur boi upvote , make me self see some moni chop garri.........one love.....

Coin Marketplace

STEEM 0.09
TRX 0.30
JST 0.035
BTC 111084.08
ETH 3892.27
USDT 1.00
SBD 0.59