EFO RIRO SOUP : AFRICAN FOODsteemCreated with Sketch.

in #nigeria7 years ago (edited)

FB_IMG_1504267725612.jpg
Lover of life pls when u want to propose I repeat no put ring for inside soup ooo say u wan de romantic d way oyibo de put am for ice cream, I go chop d ring oooo...instead put am for money when u tk pay me for food when u buy cus I Sabi count money wella,no put am under pillow ooo, I no de dress bed only to dust sand so e go fly commot. don turn me to wetin I nor kw...see if u never order or come chop ur own ,kw nw say I no de happy with u...abi u want mk my business no grow? U want mk haters laff me? Oya mk una start to de message me mk I for de happy...

I Had to express myself in my local English language.
Even if this words sounds strange to you, Kindly Upvote it

love u all

Sort:  

This post recieved an upvote from minnowpond. If you would like to recieve upvotes from minnowpond on all your posts, simply FOLLOW @minnowpond

lol na boss u be. i just enjoy that food. I done even dey hungry self😃

Surely....I appreciate this post

please put links to you pictures

Coin Marketplace

STEEM 0.19
TRX 0.16
JST 0.029
BTC 64375.18
ETH 2615.57
USDT 1.00
SBD 2.85