MORTUARY ATTENDANT TALK SAY MAKE GHANA PEOPLE POSTPONE THEIR DEATH

in #naijapidgin5 years ago


source

Una weldone o
TGIF!! How una dey take hold body for this crypto market wey bloddy like this? Make God help us o..

As e dey hot, e be like say d thing wey dey worry naija don enter Ghana o.. So tey people dey chose wen dem go die. I think say nobody fit predict death, but e be like say Ghana citizens dey predict wen dem go die.. Hmmm..

Mortuary Staff Union for Ghana don tell their people say make dem postpone their death, because say dem dey strike.. The ghana government no dey pay the morticians well and their health facilities dey very poor, say d disease wey dead body carry enter dey affect them. So dey come go strike, dey talk say dem no go work again until government improve their facilities and their salaries..

Na e their secretary, Richard Kofi Jordan come announce say anybody wey wan die, make e wait till dey finish their strike before e die..

This one shook me, how person go fit know when e go die, so if death come, dey go tell am make e wait say mortuary dey strike?

Abeg make una help me reason the matter o.. The thing tire me..

Footnote

If you would like to support us,
Please follow our curation trail Or delegate SP to @naijapidgin account.

We are naijapidgin community with a mission to promote and get the fast growing Nigerian community on this network fully engaged in a language they cherish passionately. As well as help minnows

Join our discord server for fun, interactions and voice shows here

We broadcast both in English and pidgin live on discord channels.

On discord we have the following shows and lectures:

  • Real-Life Talk with @preciousimo
    [Tuesdays by 8pm]

  • Lectures on Block chain, Steemit and Cryptocurrencies [Wednesdays by 6pm]

  • Relationship talk with @rosyblessing [Thursdays by 8pm]

  • Variety night show with @itoroarchibong and @imbigdee. [Sundays by 5:30pm]

  • Special Hotseat [Sundays 8pm]

Dont miss it

Naijapidgin Team:
The brain behind the running of this great platform remains the wonderful and dedicated personality, one who truly gives their time and best for Nigerians on the blockchain:
@ogoowinner
@zizymena
@oliverwilliams
@horlaide
@mittymartz
@nmalove
@preciousimo
@rosyblessing


Na @mittymartz design this avatar

Sort:  

Hello! I find your post valuable for the wafrica community! Thanks for the great post! We encourage and support quality contents and projects from the West African region.
Do you have a suggestion, concern or want to appear as a guest author on WAfrica, join our discord server and discuss with a member of our curation team.
Don't forget to join us every Sunday by 20:30GMT for our Sunday WAFRO party on our discord channel. Thank you.

Coin Marketplace

STEEM 0.35
TRX 0.12
JST 0.039
BTC 69796.92
ETH 3521.66
USDT 1.00
SBD 4.70