Wetin dey give you joy pass? steemCreated with Sketch.

in #busy5 years ago

2N61tyyncFaFVtpM8rCsJzDgecVMtkz4jpzBsszXjhqan9uH9a9dQU2hd8UNa9r4FWPtsmX18MXnx5Xv9Ube1Zb33oM59X1JcCYZFu7x93xvwkrQguoGpha2Tp8Z62ZWe8A6MoJZnwtS.jpeg

Hello our pipo. Una welcome to our blog again o. Wetin dey give you joy pass for dis life? The thing na the kind thing wey go make other people laugh you?

Abeg my brothers and sisters, make you no use because of say somebody go laugh you, take leave wetin dey totori your body and soul.

This life sweet well well o, but before you go enjoy am well sef, you go learn how to dey ignore so many things wey no dey add better thing for your life.

Sort:  

Thank you for this motivation, I gbadun am well well.

Posted using Partiko Android

Congratulations @naijapidgin! You received a personal award!

Happy Birthday! - You are on the Steem blockchain for 2 years!

You can view your badges on your Steem Board and compare to others on the Steem Ranking

Do not miss the last post from @steemitboard:

SteemitBoard Ranking update - A better rich list comparator
Vote for @Steemitboard as a witness to get one more award and increased upvotes!

Some time no be say dem go laugh you but dem fit take wetin sweet you take dey follow you vex, but any how e be, make you still dey do your mind as far as you no woond person

Posted using Partiko Android

Coin Marketplace

STEEM 0.25
TRX 0.11
JST 0.034
BTC 63549.78
ETH 3107.39
USDT 1.00
SBD 3.88