Friendly Enemies:Naija pidgin Challenge..My entry

in #npc7 years ago (edited)

I greet una this afternoon. This life sha. People funny o no be lie. Na so i move into one new apartment for around my school. I make plenty new friends bcos i dey fit accomodate people wella. And small money been dey too. Everytime boys dey my room they play and catch fun bcos i get tv and other things inside. Anoda good thing na say my cousin been they stay the apartment too. So him dey spend almost all the time for my room sef, my foodstuffs na him they finish am sef.
IMG-20180123-WA0006.jpg
Him been get small financial constraints then so i beem dey help out small small. I no beleive say na this my cousin they carry my matter they talk with other people o. Say i too carry body up...hian. I shock. Na d people wey him been dey gossip with wey come tell me the story sef. This life funny o. Make una careful with the people una they bring close o.IMG-20180123-WA0003.jpg

Coin Marketplace

STEEM 0.17
TRX 0.13
JST 0.027
BTC 59538.61
ETH 2658.79
USDT 1.00
SBD 2.45