wetin steemit don do for me by ogoowinner

in #npc7 years ago

yes o my people , steemit don do and give me plenty yanfu yanfu for this life which I must yan una...... I go give you d story like this ;
Na so one night for my friend house, she invite me to join steemit, tell me all the details wey waka with am.. I con decide to join am, follow everything wey she talk...

IMG_20180115_210423.jpg

As things dey, the first money wey I earn from steemit, helep me well well for emergency (the time wey I go broke broke), na so I use the money pay for one compulsory text book (wey them use as test mark) and the remaining change wey remain, I use am buy one shoe I don dey eye since (you know say as a lady, you suppose look fine wella like fine wine ).
All wetin I dey talk be say, steemit don help my life better, shapen am well well.
Note: The text book and the shoe wey I use my first steemit earned dollar buy ☺ 👐, the picture dey above.

Coin Marketplace

STEEM 0.20
TRX 0.13
JST 0.030
BTC 65128.68
ETH 3442.23
USDT 1.00
SBD 2.52