9ja sha

in #busy8 years ago

At the local government council today to get my PVC (personal voters card) and all that has happened so far is a big fat nothing.

As in ehn! People dey pay to actually get the PVC done . it's just terrible,walahi!!
With the way things dey go for this side....I just taya...smh!

If not because I needed it so much for my bank sef I for no dey here...oga,o ga gan o...aje!!!

Coin Marketplace

STEEM 0.05
TRX 0.32
JST 0.078
BTC 66783.37
ETH 1829.28
USDT 1.00
SBD 0.42