Wetin Steemit do for my life (pidgin challenge by @ogoowinner)

in #npc7 years ago

image
Main gate of Tai Solarin University Of Education (Tasued) Ijebu Ode, Ogun State.

Una Good aftunoon my people,

How una dey enjoy your day, make we thank aunty @ogoowinner for the pidgin challenge.... I no too sabi pidgin but I go try my best 😂 😂 😂.... I too like hear am sha

How I land myself come here wey steemit change my life...may thank @johnakharia for introducing me to the steemit community.

Ha! Steemit really try for me... Even though I just joined last year December... Make I thank God say life still dey we dey breath.

Steemit community me eh... I really love am...e make person be bold and writer.

I fit own by blog myself sha which I go dey manage...steemit really good apart from the source we na dey get from there... We dey learn too and experienc from una there.

My advice, for the steemit community make we na love ourself with love we go they hope for God.

Make I tell youna something....we be all newbie make we focus on our Steemit blog regularly.

Make we na just focus and determined...may God be with us all.

Thanks For Una Reading

@ogoowinner pidgin challenge

Still humble self Olaolory ....see pix below

image

Cartoon by @kiss360 ....#npc

Sort:  

im also a newbie here too... its a process i have learnt. SteemUp Fam

The school name sounds funny some how IMG_20180117_074657_196.JPG

Sounds somehow...No ....Its also Nigeria University of base in Ogun State

Coin Marketplace

STEEM 0.20
TRX 0.13
JST 0.030
BTC 64599.25
ETH 3467.96
USDT 1.00
SBD 2.55