My take on introducing the block button in steemit @ogoowinners npc

in #npc6 years ago

I no gets plenty things to talk for this matter but mk i just drop my own little opinion
this matter gats reach another level make all our steemians see wetin we dey go through for here.we need the block and delete button well well cos me see Don tire for wet in people de do for steemit.
Dem de turn comment to hate speech.
Before i waka mk i throw way salute to Anty @ogoowinner for this love wer she de show us image

Coin Marketplace

STEEM 0.20
TRX 0.13
JST 0.030
BTC 65236.35
ETH 3483.12
USDT 1.00
SBD 2.51