Naija pidgin contest, bloc block button make dem remove am

in #npc7 years ago

This block button mata lna something way i don dey reason my padi before couz me self get issue with some kpomon people self. With the block button people way follow persin talk shit before no go get access to person post again , so them no go show them ugly face again. Them even fit modify the button wey he no go allow some user view person wallet again self. The wallet no support dey open to everybody. One button fit dey wey person go fit indicate persin wey fit c the wallet. The block button fit work as dual function for both user and wallet self. Thanjs@,ogoowinner for your love thus far image

Coin Marketplace

STEEM 0.18
TRX 0.15
JST 0.031
BTC 61255.54
ETH 2640.80
USDT 1.00
SBD 2.46