Collecting Yellow

in #blog2 months ago

He was suspended anyway.. For ges. Reece and hamstring na &. Make e jst rest abeg. Asin I'm tired of that guy. Ano no who wan captain Lai this. Maybe Chiwell na I'm go captain, abii na Colwill. Enzo is the assistant captain now since yesterday. Wawu, meanwhile, Savinho is already trophy away from matching Saka’s trophy cabinet. He played minutes for Man City.

freewrite.png

Mouriho don dey collect yellow card. Another trophy for Man City but Arsenal went trophyless last season Haha, no b only NATO na ISIS. Na true o. Wetin Chelsea buy in Neto? If California na injury prone, Neto should be Ijioma. Is Neto injury prone? Cos I remembered you argued Calafiori isn't.

CURRY Thyme ni. He is good, like eh... e tire person. Haaaa, e cheap ooo. Honestly, too cheap. It shows they don't even need him anymore or value the guy. Nawa oooo, they just wan dispose shapaly, asap. Omo, I swear Bisaka is better than m. Wtf.

If na ur sister, he can't do nothing. He is scared of sisters. Na person property e like snatch. Nice one, exactly. Make e go stay for Ijebu for six months. He was equipped with grab and snatch abilities from when he dey belle. I no trust that guy.

U fit hear say he don snatch Oba wife. I give up, Otilor. No believe anything he say oo.. Just that the very first day I set my eyes on her.... Menhh my boys de play matches today ooo.. one with fans one without fans.

U dey hear werey wey say make u no believe me? So na true, chai ok u say na attackers I dey talk? Na only Sallah I talk. Well, season go soon start.

Lemme, my preek never still come down from slot ball. I need sticker for this, getat.

Abeg who get any streaming site for live football match? Yes bro, shey na Rbo he wan stream ni? E fit be ooo Network no gree me watch my darling club Chelsea? Inter they knack them.

Save ya data bro... Better still send it to me I wan watch Palmer ball this man. Thanks bro, no vex na.

You shit here, shit here, shit here, you dey find the one wey resemble you. You mess, all the flies for your area carry gonorrhoea."

Coin Marketplace

STEEM 0.26
TRX 0.25
JST 0.039
BTC 94802.39
ETH 3313.10
USDT 1.00
SBD 3.32