My babe wey fuck my freind

in #npc6 years ago

Una good eveining everybody wey de this better plartform..

Back stabbers plenty for this world wey we de. Almost all of us suppose don experience this thing wey we de talk about, and most of the time na people wey we call our friends they always stab us for our back.
Me myself don experience am no be small, make I share my story with una so una go no say my own case bad.

Me as one boy wey I like to dey play with girls wells, I no sabi fall in love but one day I sit down follow myself talk say this thing wey I de do no make sense.
I kan decide to find bettet girl wey I go de serious with, na him I see this fine yellow girl wey slim. I like this girl no b small. But the time wey me and this babe they date I don finish school already and her still de 300level. So I go house Base on say I don finish school, but u still get clearance do for school.
As I take like the relationship reach, wey I de think say he go last, na him I introduce this my yellow babe to my freind wey de com school. This my freind course na 5years, so him still get one more year to spend for school.
To cut this my story short.. Before I resume school back my freind don de knack my babe oo. E pain me no b small, even till now I no no who I go blame. If na my babe wey open pussy down ormy freind wey hook him dick inside my babe pussy.

Coin Marketplace

STEEM 0.19
TRX 0.13
JST 0.030
BTC 62779.83
ETH 3443.62
USDT 1.00
SBD 2.50