Na Steemit sure pass!

in #npc7 years ago (edited)

To some pipu steemit na film trick, but to every steemian all over the world especially for naija you go comfam say steemit sure pass, e over make brain.
@ogoowinner your head dy dia abeg, you too much!

FB_IMG_1500100941318.jpg

Make i tell una my tori;
Afta the whole MMM matter una know as e go we no need make noise about matter, as e take happen anything wia get internet parols been tire me until one hot Sunday afternoon after church service, e be like say my prayer go well that day na xo i jam my guy for NYSC since 2016 na wen we see last @japive baba God must to bless your hustle.
The guy brief me about steemit i bone d guy but wetin trip me be say the guy collect phone play play sign me up for steemit tell me say i go live to thank am.

IMG_20180115_215456.jpg

No be lie i still dy thank d bros up till now because steemit legit die. Anybodi wer feel say steemit na joke that person dy learn because this platform sorry community na over sure dy worry am, i no wan talk bills wer i dn settle all thanks to steemit
Well for me i dn promise myself say i must to preach dis gospel of steemit, for those of us wer hia the gospel of steemit abeg no gree d fire quench... tell pipu about steemit.
steemit legit o
Na steemit sure pass!

@stach God bless una hustle
@surpassinggoogle baba you too much God bless
Abeg as you don read my own follow talk your own...
Foto: me my mama! My mama say she gbadu steemit say she wan learn

Sort:  

You don arrive bro...wekom

Thanks Boss

You better teach your Mama how to Steemit, @aerick!
Cheers!

No problem Boss

No problem Boss

Your Post Has Been Featured on @Resteemable!
Feature any Steemit post using resteemit.com!
How It Works:
1. Take Any Steemit URL
2. Erase https://
3. Type re
Get Featured Instantly – Featured Posts are voted every 2.4hrs
Join the Curation Team Here

The @OriginalWorks bot has checked the text of this post and it appears original!

ezgif.com-resize.gif

To call @OriginalWorks, simply reply to any post with @originalworks or !originalworks in your message!

Please note that this is a BETA version. Feel free to leave a reply if you feel this is an error to help improve accuracy. Please note, it only checks the text component!

I hail oo.. As I come join now I hope to share my testification too when the parole don set...

Coin Marketplace

STEEM 0.16
TRX 0.15
JST 0.028
BTC 54274.36
ETH 2279.16
USDT 1.00
SBD 2.33